Nobody Know Wizkid For America – Popular American DJ Don Yarn 

One American DJ don claim say Naija music star, Wizkid no dey popular for Obodo Oyinbo US.

Make Una read wetin im yarn
“If it Was Not For Drake Nobody Will Know Wizkid At All, Afrobeats Doesn’t Have Any Star, If you walk down the streets of america now and ask People who Wizkid is, non of them know him,”

One Response

  1. Anonymous

Leave a Reply