Make Una No Fear, We Get Over 1bn Litres of Petrol For Stock  – NNPC

Naija  National Petroleum Corporation (NNPC) don appeal to Naija People to ignore tori wey dey waka about say scarcity of petrol wan dey for  the country.

This na for statement wey the Group General Manager, Group Public Affairs Division, Ndu Ughamadu, NNPC release.

Dem also state that the approved pump price of petrol still remain N145 per litre.

Leave a Reply