MTN Naija Don Lose N700 Million Untop The Wey Server Breakdown

South African telecommunication giant dem, MTN enter technical issue some days ago and this kon make dem lose plenty money.

He server of MTN Naija crash on Saturday, and this don make the  telecommunication company loss N700 million within two hours.

Tori yarn say the  new list company on the Nigerian Stock Exchange (NSE) don contact the Economic Financial Crimes Commission (EFCC) say make dem review cybercrime wey develop N50,000 deduction for 128GB from customers wey dre phone numbers dem dey link to their account numbers.

Another tori yarn say dem block plenty MTN customers’ lines wey get free data with *131*7*5*1*1# for 24 hours as the company continue to restore the mistake of the data network.

Leave a Reply