Make Una Stop To Dey Attack Oga Presido Buhari, Na Ungodly Thing- Pastor Kumuyi Don Beg Christians Dem

The General Superintendent of the Deeper Christian Life Ministry, Pastor William Kumuyi, don beg Christians dem for Naija say make to stop dey attack oga Presido Buhari .

Im yarn dis tori for im church for Gbagada, Lagos state today June 2nd, when im dey preach.

Make Una read wetin im yarn
“Don’t attack the President of the country, whether in words or in the newspapers or through Internet. Honour kings. Don’t disrespect or dishonour the governors. Don’t disrespect leaders of the community and leaders in the church. If we are to honour the governors in the states, how much more the pastors! ”

Leave a Reply