Any Woman Wey Abandon Innocent Pikin For Husband House To Remarry And Make More Rat Kids Na Rat mother- Emeka Ike

E never reach some days wey Naija actor, Emeka Ike, share this photo of im children for im Instagram page and commentary say  “Even “rats” makes babies. a mother is farrrrr different from “wife”.

Naso Some of im followers wey sees say na im Before-before wife wwy bi mother of im four pikins dem come yabbis am
Im com write dis morning to reply the people wey dey support im Before-before wife.

See wetin im write

“Yes!!! THERE ARE RAT MOTHERS n RAT FATHERS… no disrespect to REAL MOTHERS…we honor u. But any woman wey abandon innocent pikin for gutter, stream, litter bin, roadside, husbands house to remarry and make more rat kids, ophanage, church is a RAT MOTHER with huge poverty MENTALITY…Emekaikesayso”

Leave a Reply