Tonto Dikeh Don Call Out IG Users Dem Wey Dey Go Her Page To Beg For Money ‘With Pride’

Popular Ogbonge Actress Tonto take her Instastories this afternoon to yabbis fans of celebs dem for Naija wey dey come online to beg for money.

 

Leave a Reply