Timi Dakolo Don Call And Yabbis One Naija Pastor 

Naija popular singer, Timi Dakolo don take im social media to call out on ‘one’ pastor wey dey sexually abuse some of im members dem.

Im no mention the pastor name or the church.

Leave a Reply