Popular actor, Yomi Fabiyi don go visit another Ogbonge actor, Babatunde Omidina wey una sabi am Baba Suwe wey dey for sick bed and dey Obodo Oyinbo for proper treatment.
Yomi Fabiyi, don yarn say Baba suwe dey recover fast from his sickness.