Make My Next Husband Start To Dey Save  Money O, Your Bride Price List Go Long – Actress, Damilola Adegbite

Naija actress, Damilola Adegbite wey bi the Before-before wife to Ghanaian actor, Chris Attoh don share this new photo on Instagram today.

She come commentary on the picture.

Make Una read wetin im yarn ,

‘abeg make una see person pikin! Ah ah! Kilode?!!! My next husband. Start saving money o. Your bride price list will be very very long’ .

Leave a Reply