Popular Jingo Naija Singer, Waje Don Yarn Say She Don Tire To Dey Sing 

Popular Jingo Naija Singer , Aituaje Iruobe wey una sabi am as  Waje don yarn say she wan stop to dey sing.


Waje announce this tori for video, wey don become viral.

Make Una read wetin im yarn

“After everybody shouted ‘Waje, your last album was how many years ago, please we need an album’. Where are all the people that were shouting?

“I don’t have the money for publicity and that’s what I am saying. Emerald’s (her pikin) school fees is there.
“it’s like I have ten things laid out for me and every single time, its always been my music, my music that is taking the bulk of my money.
“I am not willing to put money there anymore,”
Naija People  on Twitter don jump on the video to dey react, as dem don make ‘Waje’ the number two trending topic on Twitter.

Check out @IsimaOdeh’s Tweet: https://twitter.com/IsimaOdeh/status/1109920076592046081?s=09

Leave a Reply