Don Jazzy Don Sign New Artiste Enter Mavin Records

Mavin Records oga, Michael Ajereh, wey una sabi am as im stage name, Don Jazzy, don add a new artiste, Rema, to their team .


The new artiste dey signed under Jonzing World, Mavin first-ever imprint record label.
Don Jazzy, reveal this for statement on Wednesday.
The new artiste, Rema, na 18-year-old upcoming artist, wey im real name na Divine Ikubor.

Tori yarn say na D’Prince discover the boy wey bi Don Jazzy biological brother.

Leave a Reply