MUSIC: Kosbee Davids -COME CLOSER

The  Afro pop, Hip hop and RnB singer don come back again with another ogbonge single Come Closer.

After im don release “One and Only” ft Temmie Ovwesa wey una sabi am as the Ybnl princess, this ogbonge entertainment singer Kosbee David don cook us another ogbonge clubbing song of life wey go burst una brain

Come closer wey bi song wey EGME Nation produce, na song wey go totori everybody wey like better jams and beta music. The song go also carry una to NEW clubbing level ……Make una enjoy and go download dis song from dis link dem.

Download

Leave a Reply