Wizkid Don Yarn Voting Tips Give Im Fans Dem Untop The Election Wey Dey Near

Wizkid don yarn Naija People say make dem vote with their conscience.

Make Una read wetin im yarn ;
“Don’t let anyone wey don collect money influence your vote to tell you who’s right or not. Use your head.
“Vote wisely, I’m for whoever the people vote.
“If you’re old to vote, you’re old enough to think. Don’t sell your vote, your vote can make a difference.
“And politicians wey they enter stop joking with peoples lives! You are responsible for the lives of millions of people and your decision affects all.
“Help us make Nigeria a better place, make una use your head. One love!”

Leave a Reply