Reno Omokri don yarn say this Election wey INEC dem postpone na clear repeat of June 12th 1993 incident wey Before-before Military leader, Ibrahim Babangida, cancel the election.
This Election Postponement Na Repeat of June 12 – Reno Omokri
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Bala Mohammed, wey bi the Bauchi State, Governor, don yarn …
Tell Atiku Say He Don Old And Weak To Lead Naija People – Bauchi Governor Don Yarn
Governor Nyesom Wike of Rivers State don open up say …
I No Fit Stay Without Fighting And Giving People High Blood Pressure – Governor Wike
Before-before Emir of Kano, Muhammad Sanusi II, don broke his …
Sanusi Don React After Dem Dethrone Am As Emir of Kano (video)
Before-before presidential media aide, Doyin Okupe, share dis tori for …