The Founder Of MMM founder Don Die Of Heart Attack

Tori don yarn say the person wey Find MMM Ponzi scheme, Sergei Mavrodi, don die of a heart attack at 62 years old .

Dem say dem rush am go hospital on the 25th of March after im dey complain of chest pain and im kon die some hours later.

Leave a Reply