Make Una Expose My Wife And Son If Dem Get Govt Deals – President Buhari Yarn Naija Media

Oga Presido  Buhari don challenge Naija  media dem say make dem expose im wife Aisha or im son, Yusuf, if dem get any money deals from any of the government parastatals.

Buhari Yarn this tori for  interview with Arise TV as im dey respond to the peoplepwey say im dey cover some people wey dey close to him  for corruption.

Make Una read wetin im yarn

“It is a very unfair allegation against my integrity. I don’t think… anyway you are in a position to find out and if you do so, I don’t care. Publish it even if my son or my wife has a company and they are involved in deals with customs and excise and so on, bringing in illegal goods or whatever, I challenge you to do that.”

Leave a Reply