APCON Don Announce Say Dem Go Begin Dey Vet Social Media Adverts Before Dem Fit Allow It Go Online

The Advertising Practitioners Council of Nigeria, APCON, don announce say dem go  begin dey vet internet-based adverts.


Dis na for statement wey the regulatory body dem release.

Make Una read wetin dem yarn

Leave a Reply