Fayose Don Yeye Buhari As Atiku Enter Obodo Oyinbo U.S

Ayodele Fayose, wey bi Before-before Ekiti State Governor, don yarn oga Presido Muhammadu Buhari wey bi All Progressive Congress (APC) say make im make sure im attend the presidential debate wey dem don fix tomorrow.

Make Una read wetin im yarn for im twitter
“They challenged @atiku to travel to US, he is there now. We are challenging President Buhari to come and debate tomorrow, no excuse!”

Leave a Reply