Una Go Jus Dey Tweet Nonsense Sometimes – Korede Bello Reply Fan Wey Yarn Say Im Fit Bi The next Police Ambassador Wey Dem Go Arrest

Untop the arrest wey dem arrest Small Doctor,one Twitter user don tweet yarn Korede Bello as im deu give am warning say make e dey careful so im no go enter cell like him fellow Police Ambassdor small Doctor .

Make una read wetin im yarn  ,

Leave a Reply