Una Dey See Levels?-2face Idibia Don Shade Naija Government

Ogbonge popular jingo singer, 2face Idibia don take style attack Naija government as im waka enter Ghana international airport.

Dis na for video wey don waka about as bobo no fit hide imsef wen im enter into the beautiful airport .

Make Una read wetin im yarn

“You dey see level abi, shame nor dey catch some people for that side, shame,”
Watch the video below:

https://www.instagram.com/p/Bqg6qM9guQM/?utm_source=ig_share_sheet&igshid=y0apoh63r09r

Leave a Reply