Make Una No Let Anybody Lie You , Money Dey Very Important For Marriage – Timi Dakolo

Ogbonge Popular Jingo Naija Singer, Timi Dakolo, wey don marry for 6 years and get three kids with im wife, don yarn dis tori. 

Make una read wetin im yarn : “Money is very important in marriage. Don’t let anyone lie to you. It might not be the most important reason why one should marry but it is a very important part nonetheless.”
He caption am: “My truth.”

Leave a Reply