Rihanna Don Send Legal Warning Give Donald Trump Say Make Im Stop To Dey Use Her Songs Dem For Im Political Rallies

Rihanna don warn the US President, Donald Trump, about say im im stop to dey play her music for im political rallies.

Tori yarn say the 30-year-old singer collect lawyer wey send Trump legal team the letter wey dem dey call “cease and desist letter” after im play “Don’t Stop the Music” for im Sunday rally in Chattanooga, Tennessee

Leave a Reply