NLC Don Suspend The Nationwide Strike After Dem Don Reach Agreement With FG

The Nigerian Labour Congress (NLC) don suspend the strike wey dem don plan after agreement dem reach with the federal government.

Ayuba Wabba wey bi the president of the NLC yarn dis tori after the committee meeting wey dem do on Monday, November 5.

Make una read wetin im yarn

Wabba said: “Having reached this position and agreements signed, the proposed strike action is hereby suspended.”

Leave a Reply