We Go Bring Your Pikin Back -Oga Buhari Call Leah Sharibu Mama

Today, oga Presido Buhari don yarn with Mrs Rebecca Sharibu, wey bi the mother of the Dapchi Secondary schoolgirl, Leah, wey Boko Haram terrorist dem kidnap.

Im don assure the woman say his administration dem go do everything to bring her pikin, Leah back to im house.

Make una read wetin im yarn.
“I convey my emotion, the strong commitment of my administration and the solidarity of all Nigerians to you and your family as we will do our best to bring your daughter home in peace and safety,”

Leave a Reply