Temi Na My One And Only Girlfriend – Mr. Eazi

Naija singer, Oluwatosin Oluwole Ajibade wey una sabi am as Mr. Eazi don publicly declare say im billionaire daughter girlfriend,Temi Otedola na im one and only.

Im yarn dis tori as in dey react to the status of im relationship with Temi for interview with Sunday Scoop.
Make Una Read Wetin Im Yarn:
“I don’t think there is anything hidden about it. Temi is my one and only girlfriend.”

Leave a Reply