Jesus No Marry Before Im Die- Timaya

Naija singer and songwriter, Enitimi Alfred Odom, wey una sabi am as Timaya don yarnyus tori about im marriage and im relationship status with im baby mama dem.

Make una read wetin im  yarn :

“I have a baby mama and a serious relationship with my son’s mom.”
“I’m not saying I don’t want to get married. I am not ready. Jesus Christ died at 35. He never got married.”

Leave a Reply