Make Una See As BBC Pidgin Yabbis Of Naija Air Untop Say Dem Don Go On Indefinite Suspension

BBC Pidgin don join people wey dey mock Naija Air untop indefinite suspension after the Minister of State, Aviation, Sen. Hadi Sirika, announce for Twitter say the Federal Executive Council don decide to suspend the project.

BBC pidgin service com post dis Yabbis for their Facebook page,
Make una read wetin dem yarn

“OBITUARY!!!
Nigeria Air (July to September 2018)
“Dem born am for London.
“Design e logo for Bahrain.
“Dem bury am for Nigeria.”

Leave a Reply