Failure And Poverty Dey Fear Me- Funke Akindele

Funke Akindele, wey bi Popular Naija actress don yarn dis tori for im latest chat questions section for im Instagram.

Im fan ask her wetin bi her greatest fear and she say na failure and poverty.

Leave a Reply