Naija Senate President, Bukola Saraki don finally port commot the ruling All Progressives Congress (APC).
The Before-before Kwara State Governor yarn us dis tori for im post on im Twitter page.
Make una read wetin im yarn :
“I wish to inform Nigerians that, after extensive consultations, I have decided to take my leave of the All Progressives Congress.”