Davido Don Begin Im National Youth Service Corps (NYSC)

Naija ogbonge Popular Jingo music artiste, David Adeleke wey una sabi am as Davido don begin im ‘National Youth Service Corps (NYSC).


The singer wey graduate from Babcook University for 2015, yarn dis tori today with photos dem.

Assurance singer con write say:

“Otondo OBO … ?? #Nysc .. tying up every loose end ! “

 

Leave a Reply