One pastor don yarn dis tori wey dey shocking.
For im ‘confession’, he yarn say he don kill 675 people say ‘most of dem na children’
Say im take dem do sacrifice so that im fit sustain im power – but say im don comot the ‘Satanic kingdom’
Make una watch the video :