If You Bi Christian And You Dey Use VPN to Access Twitter After FG Ban, You Don Sin – Naija Pastor Don Yarn

One man of God, Glory Papaglo Igho, don warn Christians dem against the use VPN to bypass federal government ban on Twitter.
Make una read wetin im yarn on his Facebook page.
Share this news

Leave a Reply