Don Jazzy Gist Guys Dem About How Im Dey Take Slide For Girls DM

Don Jazzy don take im insta-story to explain how im dey take enter a DM of a girl.

Make una read wetin im yarn

“when I slide in a gals DM, my brother I enter with respect o, cos trust me when I say your father’s boss is in there already, presidents, ballers with 14inches all lined up waiting, Kai, THIS LIFE.”

Leave a Reply