Tiwa Savage Dey Force Herself Untop Wizkid – Singer, Kimora Don Yarn

One Naija female singer @kimora_nelson don carry tori wey dey waka-about of romance between Tiwa Savage and Wizkid, as she yarn say the two musicians dem bin dey date, say Tiwa con dey force herself on Starboy.

Leave a Reply