God Go Punish You If You Buy Car For Your Woman And Your Mama Dey Trek – Duncan Mighty

Duncan Mighty don take to his social media page to call out the men wey dey buy gifts for their lovers  dem and abandon their mama .
Make Una read wetin im  ;
 
“If your woman get car wey u buy for her and your mother dey still treck GOD go punish you, if you dey send your woman card and transfer money to her and yet your mama dey beg you recharge card thunder you, anywhere you dey now kneel down and slap yourself anuofia.”

Leave a Reply