Your Son Yusuf Dey There Dey Ride Multimillion Power Bike, You Con Dey Insult Naija Youths-Reno Omokri Don Fire Buhari Untop Im Comment For CHOGM

Reno yarn dis tori for im twitter handle to yabbis oga Presido Buhari untop wetin im yarn say Naija youths dem dey jobless.

make una read im tweet

 

Leave a Reply