No Bi The Toilet Roll Wey Buhari Dey Use- Reno Omokri Don Give Advice To Femi Adesina

Reno don yarn dis tori for tweet as im dey react to the tori wey Femi Adesina yarn where him talk say oga President Buhari no yarn say all Naija youths dem lazy.

Make una read wetin im yarn

Reno Omokri to Femi Adesina

Reno Omokri to Femi Adesina

Leave a Reply