I Go Support Buhari But Na If Him Canvass Say Make I Support Am- Tunde Bakare

Pastor Tunde Bakare wey bi the Founder and Senior Pastor of the Latter Rain Assembly, for Lagos, don react to oga Presido Muhammadu Buhari wey yarn say im wan do 2nd term for 2019.
Im yarn dis tori for Daily Sun dem say im go support Buhari if im re-elect but na if Buhari ask am for im support.
Make una read wetin im yarn
 “I would support Buhari If he canvasses for my support.
 
“It was the President’s prerogative to seek re-election, nothing forbade the President constitutionally from seeking re-election.”

Leave a Reply