After Buhari Don Finish Im tenure, It Go Bi My Turn- Rochas Okorocha

Imo state governor wey chairman of the APC governors forum, Rochas Okorocha, don yarn say im go take over as Naija president after oga Presido Buhari don finish im own tenure for 2023.

Okorocha yarn dis tori when im receive some Imo political stakeholders dem for im office yesterday April 16th.

Make una read wetin im yarn

”“Buhari will win again and again and after Buhari, the turn will come to south-east and it will be the turn of Okorocha”

Leave a Reply