Make Una See Governor Fayose Dey Share Ekiti State Pikin Dem Banana And Groundnut

Tori yarn say  Ayodele Fayose go Okesa wey dey for Ekiti
State go inspect the project wey dem dey do for there and come begin dey share banana
and groundnut to all the pikin wey dey there.

 This governor, na very very funny man sha.
Hmmm
See as dem dey line up sef untop banana and
groundnut and see how the woman dey kneel down to collect  bottle groundnut.
NAWA OOOO!!!!!
Na Poverty we go call this wan or wetin?

Leave a Reply