Laura Ikeji Don Get Multi-Million Mercedes Benz SUV As Birthday Gift

Laura Ikeji, wey bi Fashion entrepreneur and business woman,the wife of Kanu Nwankwo brother ,Ogbonna Kanu wey also bi the younger sister of popular jingo blogger, Linda Ikeji, don get herself tear rubber Mercedes Benz 4matic SUV as baiday gift.

 
Peks Ikeji, the younger brother of Laura, na im share us dis tori for Instagram.
Make una read wetin im yarn:
 “@lauraikeji congrats on your latest birthday ? gift from you to you! I love ❤ your new Mercedes-Benz 4matic AMG luxury SUV. Wish you more blessings and God protection. Happy birthday ?????.”

Leave a Reply