Obasanjo Tell Me Say Churchill No Bi Hin Pikin – Tonto Dikeh

Naija popular jingo actress, Tonto Dikeh never stop to dey drag her Before-before  husband for social media.

Tonto Dikeh don yarn say Olakunle Churchill no bi Obasanjo pikin.

She yarn dis tori after one follower Yabbis  her say she don buga before say Olakunle  Obasanjo Pikin .

Leave a Reply