I Don Forgive All The People Wey Persecute Me- James Ibori

Before- before Delta state governor, James Ibori, don yarn say im don forgive all the people the people wey plan and gang up against am, wey make am land for UK priosn.

Dem find am guilty of money laundering and dem put am for Uk Prison for five years, wey dem come release am last year February.

Im yarn dis tori for recepetion for Ovwor-Olomu for Ughelli South Local Government Area

make una read wetin im yarn

I have forgiven all those who played one role or the other in my incarceration. It has been a year since I returned from my sabbatical leave. I thank God and the entire Urhobo class for their support. In the days ahead, my actions will express my gratitude to you all,”

Leave a Reply