Una No Fit Stop Buhari- Arewa Consultative Forum Yarn Obasanjo

Arewa Consultative Forum, don release statement wey dey challenge the opinion of the before-beofre President Obasanjo untop im letter wey im yarn oga Presido Buhari say make im resign.

The Northern socio-cultural group, the Arewa Consultative Forum ( ACF ), for statement wey dem spokesperson, Muhammad Ibrahim Biu release, say the ,before-before President Olusegun Obasanjo no fit stop President Muhammadu Buhari say make im no run again for 2019.

Leave a Reply