Oga Presido Buhari No Gree Sign Peace Crops Bill

Oga Presido Buhari no gree sign Peace Corps bill. Im yarn dis im decision for letter for lawmakers dem for plenary wey dem do on Tuesday by the Speaker of the House of Representatives, Yakubu Dogara.

 

Oga presido yarns say the reason why im reject the bill na security concern and financial burden as to dey fund the organisation by the government

“scarce government resources”, funding the organisation will be a financial burden on the federal government”.

 

Leave a Reply