Kenny Blaq Don Get New Endorsement Deal

Popular  jingo Comedian Otolorin Kehinde Peter wey una sabi am as Kennyblaq don take im Instagram page to yarn us tori about im new endorsement deal .

Make una read wetin im yarn:

Thank You Lord Thank You Lord Thank You Lord For Grace
Its Official Otolorin Kehinde Peter Popularly Known As Kennyblaq Aka God’S Grace Ambassador
Just Signed An Endorsement Deal With Tromville Investment Limited @Tromville As Brand Ambassador
Happy To Be Part Of This Family

Leave a Reply