Una No Get Conscience- Shehu Sani Don Blast North Governors Wey Dey Endorse Buhari For 2019

Senator Shehu Sani, don take im Twitter page and blast the seven governors for North wey dey im party , untop say dem ask oga presido Muhammadu Buhari to contest for President again for 2019.
The names of the APC governors na, Nasir el-Rufai (Kaduna), Abdullahi Ganduje (Kano), Yahaya Bello (Kogi), Abubakar Bello (Niger), Simon Lalong (Plateau), Ibrahim Geidam (Yobe) and Jibrilla Bindow (Adamawa).
Make una read wetin im yarn
“Seven governors in the Villa asking President Buhari to run at this material time when all hands should be on deck to advise or support him to end the mindless bloodletting and carnage in the country is most unfortunate. Human reasoning and human conscience where art thou?,” 

Leave a Reply