I No Fit Date Person Wey Dey Wear Wig, I Get My Own Standard – Adenuga Pikin”Paddy”

Nawa o to date rich people no bi small thing ooooo!!! standards don dey if una wan become dis bobo girlfriend.

Paddy Adenuga wey bi the son of Glo Owner just reveal for im twitter say im no fit ever date any sisi wey dey wear wig and lace front say im get standards.

Leave a Reply