The Message Wey I Get For Mr President Bi Say Make Im Resign- Yul Edochie

Yul Edochie wey bi the son of ogbonge popular jingo actor Pete Edochie for video message don yarn 75-year old oga Presido Muhammadu Buhari  say make im respect imsef and resign as Obasanjo don advise am.

Make una watch the video below:
https://www.youtube.com/watch?v=jWtFru_35A8#action=share

Leave a Reply