Gifty Don Share Sisi Dem Relationship Advice

One of #Bbnaija2017 housemates , @GiftyPowers wey una sabi am as Gifty , don some words of advice to sisi dem wey bi like her on relationship matter.

She yarn dis tori for im Instagram story


“You don’t need to break your head or cry to God to give you a GOOD/FAITHFUL man + you don’t need a complicated set of rules in searching for him. If he truly loves you, he will go extra miles in making you his love forever. Never expect a man to be faithful to you. All what you should do is be an amazing gf/wife”

Leave a Reply